9jaRocks.com Telegram Channel


Music

(Lyrics) Kizz Daniel – Jaho

Mp3 Download (Lyrics) Kizz Daniel – Jaho Free , 320kbs ,128kbs music Download Now
0
(0)

Kizz Daniel – “Jaho Lyrics”Kizz Daniel continues to serve hit after hit year in, year out…here is the audio lyric visual to yet another hit single #JAHO.
Produced by DJ Coublon. Listen, get the lyrics and sing along…

STREAM/DOWNLOAD MP3
Lyrics
[Intro]
Vado
DJ Coublon
Krrii
Jaho jaho
Jaho jaho
[Verse 1]
You dey do as them dey do
Oga do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are
As you come this life alone
Na so you go leave this life alone o
You better know who you are
You better know who you are
[Pre-Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo Oluwa lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo Oluwa lo wa
He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya
[Chorus]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
[Verse 2]
If you talk, you must to do
And when you lie, you know the truth
You better know who you are
You better know who you are
When dem say you don dey hold o
Brother keep am on a low
No let anybody know
Na money go give you fake sweetheart
[Pre Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo Oluwa lo wa
Oro mi lowo o
Oro mi lowo Oluwa lo wa
He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya
[Chorus/Outro]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Jaho jaho
Jaho jaho o
Na me dey mix and master

  • Editor Rating
  • Rated 3.5 stars

How useful was this?

Click on a star to rate it!

Average rating 0 / 5. Vote count: 0

No votes so far! Be the first to rate this post.

Mr Rock

Default password: 9jarocks
Subscribe
Notify of
guest

0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments
Back to top button
Recent Searches:
Drive || Tomorrow || Christmas In Maimi || John Carter || Shameless || Grind Season 1 ||